PCNews

Buhari is dead: Former Nigeria president Muhammadu Buhari die at 82

BBC 🔥 200+ 4 hours ago

E die two years afta e comot from office in 2023. E first serve as president in 2015-2019 and 2019-2023.

Ablekuma north rerun result: NDC candidate Ewurabena Aubyn beat Nana Afriyieh of NPP

BBC 🔥 2000+ 4 hours ago

According to di commission, both NDC and di opposition NPP no gree for di results of plenty polling centres during di collation.

Nigeria vs Algeria Wafcon 2024 match: Nigeria Super Falcons face Algeria for dia final group B game

BBC 🔥 500+ 2025-07-13 03:40

Stats show say Algeria neva pass di group stage bifor, and dis fit be di first time dem go pass di group stage while dia opponent Nigeria na nine - time winners.

Canada immigration: Updated Post-Graduation Work Permit list of eligible fields of study wey govment say go take effect for June 2025

BBC 🔥 100+ 2025-06-30 06:10

Students for 119 new fields of study go dey eligible for PGWP, while IRCC don comot 178 fields of study from di eligibility list.